Balloranking and Odumodublvck Lyrics
Join us on a lyrical journey that unveils the radiant energy and profound narrative encapsulated within Pass Me The Light by Balloranking, featuring Odumodublvck.
Ghetto Vibrations EP Cover
RELATED: Read ‘Born Fi Dis’ Lyrics by Balloranking
Balloranking & Odumodublvck – Pass Me The Light Lyrics
Pass me the Light
Tori jeje monlo brother mi
Kire mi ma koja mi
Tabataida fun otami
Ntori jeje nimolo brother mi
Ain’t Nobody badder me
The best you can see
I’m on top of the world, and I’m feeling free
Pass me the lighter, let’s light up the night
Your beauty shines I’m ready to fly
Pass me the lighter, let’s light up the night
Your beauty shines & I’m ready to fly
Pass me the backwoods
Na the thing wey Dvpper gimme
I go pack put
Ballo Sound who
Me I go load up pistol
I no measure anything
I took a handfull
My shawty smoke
A lot of ganja
Sotey Ndlea
Love am like naira
Wey the ounce
Wey the yay
Wey the COLOS
I go mount
Na their town
We dey burn
Unnanounced
Dem dey come my house
And If them carry Igbo come
She go cook big chaw
Then I off her blouse
Na me be the person wey dey shoot
I can never end up like a crook
All my haters
Think I’m due
Meanwhile my rent
Is very very new
I am very very cool
So far my say my Chiba
Na cali with azul
Liked ‘Pass Me The Light’ Lyrics by Balloranking? Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
>>> Read full article>>>
Copyright for syndicated content belongs to the linked Source : NotJustOK – https://notjustok.com/lyrics/pass-me-the-light-lyrics-by-balloranking-ft-ofdumodublvck/